BBC News, Pidgin - Home
Top Tori
Nigeria go face worst hunger in 10 years sake of aid cut - Report warn
Di WFP tok say for Borno state alone na about 15,000 pipo dey at risk wit ova 13 million for di Northeast region wey go suffer malnutrition dis year.
US arrest, detain ex-Ghana govment official Sedina Tamakloe wey run from her 10-year jail term
Ghana ambassador for US confam say authorities arrest and detain di ex-Ghana small loans centre boss wey run away from her 10-year jail-term in Ghana.
7.5% VAT on transfer, Stamp Duty charge - Wetin be dis bank charges wey dey cause tok for Nigeria?
Many Nigerians dey complain as dia banks send dem notice say dem go charge dem 7.5% on top bank transfers. But dis na new change?
Imam wey save Christians wen e hide dem for mosque during herdsmen attack for Jos don die
Imam Abubakar Abdullahi gain local and international recognition for im bravery for June 2018.
Rivers State High Court temporarily stop Govnor Fubara impeachment
Rivers State High Court issue one interim order of injunction to stop di process.
Rate of medical negligence ginger govment to set up task force to reduce death of patients for Nigerian hospitals
Federal govment don set up National Task Force on Clinical governance and Patient Safety to make health system strong, stop medical mistakes, and protect patients for Nigeria.
Defence Minister Musa insist say Nigeria fit build wall across all di kontri border
Di Nigeria govment insist say di kontri porous border na one of di main reason why insecurity dey increase.
Ginger Me
Dem no support media player for your device
Special Tori
President Yoweri Museveni win Uganda election to extend im 40 year rule
Bobi Wine call out di announcement say na "fake results".
Venezuelan Nobel Peace Prize winner carry her medal present to Trump
Trump thank Venezuelan opposition leader María Corina Machado, as e call am "wonderful gesture of mutual respect".
'My wife suffer serious pain for belle before her death' - Husband tok on di last days of im wife wey doctors forget scissors inside her belle
Di husband of Aishatu Umar, di woman wey die afta dem allegedly forget one scissors inside her belle during surgery don follow BBC News Pidgin tok.
Michel Kuka Mboladinga - di man for Afcon 2025 wey become Lumumba
Michel Kuka Mboladinga almost become di unofficial poster boy for di Afcon even though e no open mouth tok even one word, sake of his unique Lumumba pose like di statue for stadium dey attract many pipo.
Di musician and di strongman leader - wetin you need to know about Uganda election
Voters fit push one leader into a fifth decade in power or support anoda candidate wey want change.
How second-hand clothes dey choke beaches and drains for Ghana
Second-hand clothes from di global north continue to choke kontris for di south like Ghana. 15 million used clothes dey enta di kontri evri year wey about 40% wey be waste dey choke drains and gutters, but authorities say dem no fit ban di clothes completely, but how dem dey deal wit am?
Wetin be Storm Goretti wey dey cause problem for UK
Storm Goretti one of di rare wind wey hit parts of UK and destroy tins, disrupt traffic and sake of am, schools for many areas dey closed.
BBC News Pidgin now dey on Whatsapp
No dull yoursef, be di first to get latest tori, analysis, exclusive interviews and ogbonge coverage of Nigerian and International news from BBC News Pidgin, straight to your Whatsapp.
